Naana hayford domfeh biography of george michael
Naana Hayford -.
Naana hayford domfeh biography of george michael
Naana Hayford
Naana Hayford
Naana Hayford ( wey dem born May 23,), wey dem sana know am Naana Hayford Domfeh anaa Sofo Maame Naana Hayford be Ghanaian veteran actress, philanthropist, radio plus TV presenter.[1][2]
Ein Career
[edit | edit source]She be veteran Kumawood actress wey feature for chaw Ghanaian Akan movies.
She sanso work as TV show host den radio presenter, wey work plus chaw TV den radio stations like Fox FM, Ashh FM, Kessben FM den odas.[1][3]
Ein Filmography
[edit | edit source]Na dem feature am insyd movie Catch them Young plus Paulina Oduro, Dan Tei Mensah wich na dem intend make e remind Christians of de power of prayer.[4]
Ein life matter
[edit | edit source]Hayford marry wey she get three kiddies of wich two be male wey one be female.[3] Na armed robbers attack am insyd ein home for Kumasi insyd.
According to ein son, David Portfolio Germain, he dey believe say na de killers de